Oyah oh dealers deal, where all my dealers Dey , careless owner wey nor Dey check oil gage, now motor engine don get issue and he nor get money to fix am, so just come and fix engine only, all other things is working perfectly, gear box is okay even Ac and legs Going now for 2m, abeg nor negotiable, if at all, it should be on inspection Location is Benin city Dm 09069711823
₦2,000,000